Sunday Rants…
I was insulted yesterday because of my good attitude. Is it wrong to stop keke just to greet your friend inside?😩🤷🏾♂️
The way pastors wives look innocent you’ll think they no sabi doggy style.🤣🌚
My girlfriend sent me airtime, before I could load it she’d posted on her WhatsApp status. “Ladies support your man”☹️
Na girl wey gree cut corn for us we go marry.😁😎
Finally I don learn how to toast girl o
Me: Fine girl did you eat okro soup? Because you draw my attention.😌😉
But wait o God wey be ominiscience no marry
Jesus his son no marry
Even Satan sef no marry.
Are you thinking what I’m thinking?🤔
Dating two short girls ain’t ‘cheating’
Half plus half is One.🤣
I hate photo grid says a fat girl.
Hanti how can you like something you can’t even enter?😂😹
‘I can die for you.’ but na three nurses dey hold you on top injection.
Bro Sam why?
Question of the day.
Can you trust a nurse whose husband deals on casket?😹🤔
Happy Sunday
HopeunagoChurch
Val
CHAT US ON WHATSAPP | JOIN US ON TELEGRAM
CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST![](https://nzdworld.com/wp-content/uploads/2022/03/IMG_20220322_122026-1-scaled.jpg)